The Lyrics for Baby by Joeboy have been translated into 4 languages
The one (the one, the one, the one)
What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it’s not enough for you
Shey u fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare, wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
“Baby shey you dey for me— Joeboy
Nice one
LikeLike
Tnkz
LikeLike
I love this
LikeLike